Badmen don Release Five More pipo wey den kolombi for Kaduna Train Attack
Written by News Desk on August 3, 2022
Bad men don free Five pipo from di pipo wey dem bin kolombi for Abuja-Kaduna train for March 28. But enever dey clear if anybody bin pay di badmen money to release dem.
security pipo and the Federal Government never confirmento dis latest informate, but na one member of the bargaining committee oga Tukur Mamu bin drop di informate give tori pipo say five pipo don get freedom on Tuesday.
So far, na 37 pipo don get freedom from dis badmen. And di number of pipo wey still dey dia hand na 35.