Current track

Title

Artist

Background

ASUU Don Talk Say Dem Go Appeal Court Ruling And Say Federal Government don declare WAR!!!

Written by on September 23, 2022

Ontop ASUU strike maraz as e dey hot for di countri, Join bodi of di union don talk say today today, dem go file appeal against di ruling of National Industrial Court by Justice Polycarp Hamman on Wednesday wey direct say, make members start work.

Counsel for ASUU, Femi Falana, SAN, bin give this update for one interview with tori tori pipo for Abuja.  

Una know say, ASUU don dey strike since February 14 ontop demands of federal government to improve dem funding for universities and to rearrange di osusu of lecturers, among other issues.


Reader's opinions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *