Pidgin News
Page: 4
Leadership of Peoples Democratic Party yesterday bin hold one emergency meeting following di withdrawal of Governor Nyesom Wike of Rivers State, him Oyo State counterpart, Seyi Makinde, ex-Information Minister, Professor Jerry Gana, and other top top party ogas dem from di party presidential campaign council. As per this development, di main opposition party bin don […]
For tori ontop Education marraz, make we yarn una say, Join bodi of ASUU, don talk say, dem go appeal di ruling of National Industrial Court of Naija, wey don order di union to call off dem nationwide strike wey dey go on like this and make dem start work back sharpaly sharpaly. Di Union […]
As di tori dey hot,Independent National Electoral Commission, INEC, don release di final list of candidates wey dey contest for presidency for 2023 general elections. This na according to one circular wey di electoral bodi bin release yesterday for Abuja. Di INEC circular also include di candidates dem state of origin, age, qualifications, and other […]