Current track

Title

Artist

Background

INEC Don Release Final List Of Contestants Ahead Of 2023. 21st September 2022

Written by on September 21, 2022

As di tori dey hot,Independent National Electoral Commission, INEC, don release di final list of candidates wey dey contest for presidency for 2023 general elections.

This na according to one circular wey di electoral bodi bin release yesterday for Abuja.

Di INEC circular also include di candidates dem state of origin, age, qualifications, and other details, as well as that of dem running mates dem update too.

Among those wey dem clear by di electoral bodi na Atiku Abubakar of Peoples Democratic Party, Bola Tinubu of  All Progressives Congress, Peter Obi of  Labor Party and Rabiu Kwankwaso of New Nigeria Peoples Party, NNPP among others too.


Reader's opinions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *